Tag: Bodi-mata
#MakeOurHospitalWork-Billions of Naira Investments With No Results, Sad Reality of Naija...
A group of well-meaning Nigerians don come together, because wetin dey occur for Naija body-mata sector no sweet them for belle.
Lagos State Don Close 20 Body-Matta Facilities Wey No Dey Up...
The Lagos State Government through the Health Facility Monitoring and Accreditation Agency, HEFAMAA don close 20 body-matta facilities for non-compliance with regulatory...
Federal Teaching Hospital for Ebonyi be like Open Market – Former...
A former patient of the Alex Ekwueme Federal University Teaching Hospital Abakaliki (AEFUTHA), Mr. Chukwudi Onu don squeeze face on the kind...
I go continue to support fight against Cancer – Hon. Usman
The before before member of the House of Represent , Hon. Mohammed Usman don vow to continue to support every better program...