Tag: Bauchi
Lassa Fever Don Kpai 19 People Inside Bauchi State For 2020-Deputy...
The Deputy Governor of Bauchi state, Alhaji Baba Tela, wey come be Chairman, Bauchi State Task Force Committee on COVID-19 and Lassa...
Coro Dey Spread Like Mess, Cases Don Rise To 318.
The Nigeria Centre for Disease Control NCDC, don confirm 13 new cases of Coro inside Naija, this one...
Naija, Wetin Dey Coro-nate, As Cases Don Jump To 276?
The Nigeria Centre for Disease Control NCDC don announce 22 more cases of Coro for inside Naija, now the total number of...
As E Dey Hot: Coro(Covid-19) No Get Go-Slow As Cases Don...
The Nigeria Centre for Disease Control NCDC don confirm 23 new cases of Coro(Covid-19), now the total number of cases na 174,...
As E Dey Hot: NCDC Don Confirmate 4 New Cases of...
The Nigeria Centre for Disease Control NCDC, don confirm 4 new cases of Covid-19 inside Naija, Now the total number of cases...
Breaking News: NCDC Don Confirm 8 New Cases of Covid-19 For...
The Nigeria Centre for Disease Control NCDC don confirm 8 new cases of Covid-19 for inside Naija, these new cases don increase...
#AsEdeyHot: Coro (Covid-19) don Frog-jump to 81 Cases – NCDC
The Nigeria Centre for Disease Control NCDC, don confirm 11 new cases of Covid-19 inside Naija. Now the total number of cases...
Coro (#Covid_19) Dey Move im Ministry Forward as NCDC Confirmate 65...
Coro (Covid-19) don vex o as the number of Naija people wey dey test positive dey increase every day by day. The...
#AsEdeyHot: Coro (Covid-19) Cases don reach 51 for Naija as NCDC...
The Nigeria Centre for Disease Control don confirm 5 new cases of Coronavirus Covid-19 for Naija. Now the total number of cases...
Breaking News: Governor of Bauchi State Don Test Positive To Corona...
The Governor of Bauchi State, Bala Mohammed don test positive to Coronavirus. The Governor special assistant on media, Muktar Gidado announce am...