Tag: ARD
#Covid_19: Our Lives dey in Danger; We fit Stop Work Anytime...
Wahala dey for inside Kogi State now as dem doctors talk say dem go "take dem destiny into their own hands", wey...
Di Wahala of Training Specialist Doctors and How Naija Go Take...
Di Presido of di join-bodi of doctors wey dey train to become specialists (Association of Resident Doctors - ARD) for Federal Medical...
Ogun Doctors Don Start Strike Today, As State Government No Gree...
The Association of Resident Doctors for Olabisi Onabanjo University Teaching Hospital (OOUTH), Sagamu, Ogun State, been announce say them go start 3...
#Covid_19: We Need More Protection Equipment for FMC Lokoja – Dr....
As Coro dey jump like monkey from one pesin to another inside we country, plenty bodi-mata people don dey yan government to...
#Covid_19: Police dey Harass Doctors on Duty – Naija Medical Association...
As bodi-mata people dey hustle to pursue Coro komot for we country, the Police don dey pour sand sand for garri. Two...