Home Tags AIT

Tag: AIT

You Don Hear About TalkHealth9ja’s New TV Show?

As TalkHealth9ja wan make sure say Naija people dey get health informate from every angle, we don carry new television show come...

#TalkingHealthWithDrLaz: Understanding Methods and Benefits of Family Planning

Di full video of Episode 004 of your ogbonge health programme inside Television - #TalkingHealthWithDrlaz dey here. If you miss di programme,...

#TalkingHealthwithDrLaz go make things Pure for we Health Sector – #MakeOurHospitalWork...

Di #MakeOurHospitalWork Campaign don carry big tuale give Daar Communications and TalkHealth9ja for di new health program dem go start on Tuesday...

Hailing everywhere as #TalkingHealthwithDrLaz go dey show on AIT every Tuesday

No be small thing o, di kind happiness, hailing and jollification wey Naija people dey show about di new health show for...

TalkHealth9ja and Daar Communications join-bodi to Start Tear-rubber Health Show...

Next Tuesday na a day of history as TalkHealth Real Media Limited (publishers of TalkHealth9ja.com) and Daar Communications PLC (owners of AIT...

Daar Communication Fit Close Shop, As Dokpesi And Others Don Test...

Daar communications PLC, owners of Africa Independent Television AIT, Ray Power 100.5FM and Daar Sat, don announce say their chairman Chief Raymond...

How Naija Go Pursue Coro (#Covid_19): See 8 things Wey Before-Before...

The before before Minister of Bodi-mata, Prof. Onyebuchi Chukwu don talk different things wey go help Naija pursue Coro. The before minister...

#Covid_19: Do More Coro Testing, Make Health Sector Kajadly Chim Chim...

Sabi pesin on top public bodi-mata, Dr. Laz Ude Eze don yan ogbonge government, state government, politicians and better people wey dey...

Dr. Laz Eze to Governors: “Wake Up! Make Health Sector Strong...

Ogbonge pesin wey sabi public health very well, Dr. Laz Ude Eze don yan government, especially Governors and Local Government Chairmen make...