Home Tags Africa

Tag: Africa

Africa dey get more than 1 million cancer cases every year!...

Di World Health Organisation don yan say dem dey record more than 1.1 million new cases for cancer every year for Africa...

Dey check your prostrate all di time! E get why!

Consultant Urologist for di Lagos State University Teaching Hospital, Ikeja wey be Dr. Oluwaseun Akinola don beg naija men make dem dey...

Meningitis season dey come and 400 million people fit carry am!...

World Health Organisation Regional Office wey dey Africa don yan say more than 400 million people for Africa fit dey at risk...

Naija get highest case for Monkeypox – WHO

Di World Health Organisation don yan on Thursday say Naija get di highest number of people wey don kpai for Monkeypox plus...

Africa too dey depend on top health goods wey dem import...

The Minister for Health, Dr. Osagie Ehanire don badmouth di way wey Africa dey depend on health goods wey dem dey import....

#Covid_19: We No Go Allow Africa To Be Testing Ground for...

The Oga patapata of the join-bodi of bodi-mata for obodo world wey oyinbo call World Health Organisation (WHO), Dr. Tedros Adhanom Ghebreyesus...