Tag: Abuja
HPV Vaccine: Federal Government Vaccinate 500 School Girls.
By Olatunde Olaoluwa
Federal Government don join body with Gavi, di Vaccine Alliance, United Nations Children's Fund (UNICEF), World...
217 Cholera Cases for Ogun, Government Blame Open Defecation
By Olatunde Olaoluwa
Ogun State Government don talk say di 217 cases of cholera wey dey Ijebu North, Abeokuta...
Money for vaccine never disappear! We dey ready! – Minister
Di Minister for Health, Dr. Osagie Ehanire don yan say di N10 billion naira wey Federal government been drop for 2020 make...
Vexation as Photo of Abuja Community Wey Pikins Dey Drink Mud...
No he small vexation Naija people on twitter dey show as TrackaNG posted di photos from Dapa community in Kwali Area Council...
Mama to pikin HIV transfer go soon disappear – FG
Di Federal Government don stand gidigba to make sure say dem stop HIV transfer from Mama to Pikin for the country.
Presido Buhari don give carry go for 3 new bone-fixing Hospitals.
Our Presido, Muhammadu Buhari, don give go ahead to build 3 orthopaedic hospitals for we country.
Dr. Osagie...
Buhari Give Carry-Go to the End Malaria Council led by Dangote
Today, oga Presido Muhammadu Buhari don give carry-go to di 16-member Naija End Malaria Council (NEMC) for inside State House, Abuja.
Health Insurance Go Help Clear Plenty Health Sector Wahala – Dr...
Di Oga Director of di FCT (Abuja) Health Insurance Scheme, Dr Ahmed Danfulani talk say health insurance na di answer to plenty...
#TalkingHealthwithDrLaz: Traditional Bone-Setters dey Scatter Plenty People Bones, Hospitals Kajad for...
Episode 003 of our TV show on AIT bin talk about bone things and emergency medical services. Na Dr Adeoye Adetiloye be...
Covid-19: Gov. Bello Dey Block Ambulances from Carrying Sick People to...
Di wahala of Coro denial wey Kogi State Govt dey do still dey cause plenty problems for di state. Different bodi-mata workers...