Home Tags Abia

Tag: Abia

Nkporo People Dey Jolly as NGO Train Youths make dem Jinja-Up...

SieDi-Hub, an ogbonge NGO wey dey push make Bodi-mata and other developmental things pure for Abia State and beyond don yan youths...

Jollification in Abia as Govt begins Free Medical Care

The people of Abia State dey jolly as di state government announce di launch of free medical services from Saturday 15th July...

Over 10 million Naija Pikins and Women dey Benefit from ANRiN...

Ogbonge government for obodo Naija talk say na 10,766,605 people inside 12 states for we kontri dey enrolled and dey benefit from...

Meet Seven Ogbonge Medicos Inside Abia 2023 Transition Council

Di Governor-Elect of Abia State, Dr. Alex Otti bin give carry go to 100 sabi people we he appoint into di Abia...

Abeg, Make We Help Dr. Clement Raise Money to Change im...

Medical doctors na human beings too and dem dey fall sick too. Dr Clement Ifenkoronye wey be resident doctor inside Federal Medical...

Lassa Fever Update: States Wey Confirm Cases Dey Don Increase.

The Lassa fever cases since the beginning of 2020 don increase to 365, and 47 people don kpai from this disease. The...

Lassa Fever Update: People Wey Get This Yama-yama Sickness Don Dey...

As e dey hot, the Lassa fever palava never slow down, to keep Naija up to date with the tracking and efforts...