TNigeria don introduce di human papillomavirus (HPV) vaccine into its routine immunization system on Tuesday for Abuja, with di aim to reach 7.7 million girls – di largest number for a single round of HPV vaccination in...
Eight healthcare workers wey dey work for AMAC, Bwari, Gwagwalada and Kuje Area council for inside Abuja, don collect award for di ogbonge work wey dem dey do.Dr. Aminu Magashi Foundation with support from di Heroic Discovery...
E be like say di breeze of New Abia don blow reach di side of medical doctors working inside Abia State as gi state government don komot circular give dem. According by di notice, dem yan all...
The people of Abia State dey jolly as di state government announce di launch of free medical services from Saturday 15th July 2023. According by message wey Dodoh Okafor - di Special Helper to Gov. Alex Otti...
A group of non governmental organsiation, National Action on Sugar Reduction (NASR) don tell Government say make dem increase the tax ontop soft drinks from N10 to N30. A representative of the coalition, Mr. Edozie Chukwuma, make the call on Monday for Abuja.
Deacon Mike Egboh na Winner of obodo oyinbo US Presido Volunteer Service Award, and he collect am inside Atlanta on 6th May 2023. Oga Mike, as im colleagues dey call am, don dey manage the implementation...
Di World Health Organisation been reveal on Tuesday say dementia na di 7th highest thing wey dey cause death for people for di world but still di research dey less than 1.5 percent for total health research...
Dr. Ifeoma Azuka Ude na medical doctor wey dey teach and work inside department of pikins medicine for University of Ibadan. Tori from di College of Medicine Facebook page show day na she be di winner of...
The Naija Centre for Disease Control don talk say people wey don kpai from Lassa fever for inside 2022 don reach 165.
Dem talk this one inside new report wey dem drop for their...
Girl Child Advocate, Ms Oluchukwu Okeke bin raise moni during her National Youth Service program and sponsored Human Papilloma Virus (HPV) vaccination for 11 girls, na 26k per person e cost am to do dis beta because...