Home Authors Posts by Zack Onwe

Zack Onwe

48 POSTS 0 COMMENTS
Zack Onwe holds the role of Health Communications Lead at TalkHealth9ja, where he passionately pursues his love for writing and reporting. Zacks is not just limited to the written word; he is also an engaging speaker who dedicates his time to advocating for women's rights most especially public health implication of FGM. Beyond his professional endeavors, Zacks enjoys traveling, singing, and sharing his thoughts through public speaking.

We No Protest Again – Resident Doctors

Di Association of Resident Doctors don come out talk say dem don stop di protest wey dem bin...

We Fit Pursue Hepatitis Komot for Africa Kpata Kpata – WHO

WHO, di ogbonge bodi mata organisation for obodo world don yan say about 91 million African pipo dey live with Hepatitis ,...

Foundation Don Sama Eight Healthcare Workers Award for Abuja

Eight healthcare workers wey dey work for AMAC, Bwari, Gwagwalada and Kuje Area council for inside Abuja, don collect award for di...

Carry Di N500b Palliative Moni Give Health Insurance to Kontri Pipo...

Di  ogbonge bodi mata group, Health Sector Reform Coalition (HSRC) don call on presido Bola Ahmed Tinubu to use di N500 billion...

Diphtheria: 26 Don Kpai for Inside Yobe State

26 people wey get diphtheria for inside Yobe state don kpai. The Senior Special assistant to the governor on...

Bodi Mata na our di main di main – SA to...

Di Special Adviser to President Bola Ahmed Tinubu, Dr. Salma Anas Ibrahim don yan say the ogbonge mata wey dey make the...

Naija don receive 9.2m to increase Vaccination

Ogbonge government don receive grant of 9.2million dollars from the Canada’s Global Initiatives  for Vaccine Equity (CanGIVE) to take better vaccination for...

Coalition call Federal government to Increase Sugar Sweetened Beverages Tax

A group of non governmental organsiation, National Action on Sugar Reduction (NASR) don tell  Government say make dem increase the tax  ontop soft drinks from N10 to N30. ...