Home Authors Posts by Zack Onwe

Zack Onwe

48 POSTS 0 COMMENTS
Zack Onwe holds the role of Health Communications Lead at TalkHealth9ja, where he passionately pursues his love for writing and reporting. Zacks is not just limited to the written word; he is also an engaging speaker who dedicates his time to advocating for women's rights most especially public health implication of FGM. Beyond his professional endeavors, Zacks enjoys traveling, singing, and sharing his thoughts through public speaking.

Cocaine, Igbo, Colorado and other drugs abuse dey spoil person future...

Mental health experts don yan serious tins about the way substance use, especially among the youth dey waka. Dem...

MEDIA EIS: Fellows to report correct  Health tori

As part of series of di Media Epidemiology Infodemiology and Social and Behavior Change Risk Communication Fellowship for group one, organised by...

Artificial Milk Fit Cos Diabetes for Pikin – Dr. Okunowo

Dr. Bolanle Okunowo, wey be consultant endocrinologist for Lagos State University Teaching Hospital, don yan say if pesin...

Na These Things Dey Cause Prostate Cancer – Urologists

Urologists and researchers wey be ogbonge sabinus for matter wey concern prostate cancer don yan say di wearing...

#WorldDiabetesDay: Diabetes Patients beg Government for Help

On top World Diabetes Day, Nigerians wey dey waka through the condition don talk dem mind as di price of drugs don...

NAFDAC don Ban dis Two Drugs

Di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) don yan say dis two medicine wey dem dey use...

We Fit Begin Wear Nose Mask Again

As diphtheria still dey worry some northern states, wahala don show face as dem dey reason whether to bring back the law...

Cancer: Early Detection na di Koko- Bagudu

Di founder Medicaid Cancer Foundation Her, Excellency Dr. Zainab Shinkafi-Bagudu don yan say di walk away cancer event dey shine better...

HPV Vaccine: Federal Government Vaccinate 500 School Girls.

By Olatunde Olaoluwa Federal Government don join body with Gavi, di Vaccine Alliance, United Nations Children's Fund (UNICEF), World...

We Dey Gidigba to Fight Coro if E Show face for...

Dr. Ifedayo O. Adetifa, Director-General of di Nigeria Center for Disease Control and Prevention (NCDC), don yan say di issue of accountability...