Home Authors Posts by Zack Onwe

Zack Onwe

48 POSTS 0 COMMENTS
Zack Onwe holds the role of Health Communications Lead at TalkHealth9ja, where he passionately pursues his love for writing and reporting. Zacks is not just limited to the written word; he is also an engaging speaker who dedicates his time to advocating for women's rights most especially public health implication of FGM. Beyond his professional endeavors, Zacks enjoys traveling, singing, and sharing his thoughts through public speaking.

WHD: HIV/AIDs and oda Diseases don Reduce for Africa – WHO

Di regional Director for World Health Organisation, Dr. Matshidiso Moeti don yan say, new HIV infection and death wey AIDS dey cause...

University College Hospital Ibadan: Light No Dey, Doctor Dey Cry.

Dr. Laz Eze don call on di Ministry of Health and di government of Nigeria to helep restore power to di University...

Scientist Dey Plan TB Test for Pipo

Scientists dey plan to use blood tests use catch pipo wey dey spread tuberculosis (TB) silently. This one fit helep to find...

No play with our salary and allowance, else e fit bad...

Nigerian Medical Association (NMA) don give Federal Government final notice, talk say dem must meet dia demands before January 31, 2024, if...

We Go End Illegal Buying and Selling of Human Organs for...

Coordinating Minister of Health and Social Welfare, Prof. Ali Pate, don yan say dem go waka strong waka take stop all di...

Tinubu Don Reveal Ogbonge Plans for Bodi-mata

Presido Bola Ahmed Tinubu don yan say his administration dey carry health for head to take make di health sector dey chim...

Kontri Pipo in Pain cos Price of Drugs

The plenty plenty increase for the prices of important drugs, wey make dem no fit reach many pipo, na im dem yan...

No Take Medicine Ontop Empty Belle o – Health expert

Medical experts don talk say if you waka waka enta pharmacy come take medicine on top empty belle, e fit cause...

Gender-Based Violence Dey Kolobi Women Mental Health – NGO

To observe di sixteen days of activism against gender-based violence, Vaccine Network for Disease Control don talk say violence gainst women dey...

Poverty Remain Major Wahala for Naija as Access to Healthcare Still...

Inside di matter wey consign access to healthcare for Naija, poverty still dey yan strong for di matter. E be like say...