Home Authors Posts by TalkHealth9ja

TalkHealth9ja

455 POSTS 0 COMMENTS

Celebration Everywhere as Abia Teaching Hospital Change Levels

No be small singing and dancing dey happen for Abia State as di Abia State University Teaching Hospital (ABSUTH) Aba don dey...

Joy All Over Naija As Nkechi Okpala Makes History for Uniben!

No be small jollification dey di mind of Ms Nkechi Okpala wey just graduate from the University of Benin, Nigeria. All Naija...

Presido promise One Bread but na only Half Health Sector go...

Di saying of half bread better pass nothing don become true for Naija health sector as Presido Tinubu present 2024 Budget last...

Apollo: Pouring Urine for Eyes Don Blind My 2 Patients –...

Ogbonge Specialist Eye Doctor for Federal Medical Centre Abuja, Dr. Sewuese Bitto don raise alarm on how use of urine to treat...

Totoriment of Hearts All Over Naija as 8 Medicos Show African...

Congratulobia, tuale and totriment of hearts dey fall like heavy rain on top di head of di eight medicos from di University...

Subsidy: Pregnant Women No Go Pay Moni again for Antenatal Care...

As kontri people dey worry government to provide palliative because of di hardship wey removal of fuel subsidy dey cause, Anambra State...

Meet Senators Wey Be Tear-rubber Chairmo for Health Committees

Di senior lawmaking body for we kontri, the Senate, don komot di name of Chairmo of two health committees wey dem get....

Prof. Shokunbi na Gidigbam Teacher and Doctor Wey Fit Make Pesin...

As di hailings continue for Prof. Wuraola Shokunbi wey just retire from di University of Ibadan College of Medicine, im before...

Tuale and Congratulobia Messages Dey Rush Prof. Shokunbi as She Retire...

No be small matter for di University of Ibadan College of Medicine Auditorium inside University College Hospital premises on Monday 31st July...

Nkporo People Dey Jolly as NGO Train Youths make dem Jinja-Up...

SieDi-Hub, an ogbonge NGO wey dey push make Bodi-mata and other developmental things pure for Abia State and beyond don yan youths...