Home Things wey happen Young Pharmacist with Bragging Rights! See wetin make am special.

Young Pharmacist with Bragging Rights! See wetin make am special.

560
0

Naija pipo dey sabi book sha! Kenneth Egwu na young graduate wey become pharmacist on 2nd February 2024. Bu di koko na say he dey on top for sabinus of book as he chop distinctions like say na moi moi.

He post im tori for X and kontri pipo don dey samar am tuale and congratulobia.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.