Home MakeOurHospitalWork Celebration Everywhere as Abia Teaching Hospital Change Levels

Celebration Everywhere as Abia Teaching Hospital Change Levels

178
0

No be small singing and dancing dey happen for Abia State as di Abia State University Teaching Hospital (ABSUTH) Aba don dey wear new look. From tori wey dey ground, di State Government don renovate di whole Hospital and everywhere come dey shine shine. Videos of dancing doctors, nurses and other health workers of di Hospital just dey spread online. Our oga, Dr. Laz Eze bin visit di hospital in August 2022 do video wey show as everywhere dey empty because of strike. The buildings bin dey ugly but ABSUTH don dey fine like hotel now. Kontri pipe don dey send tuale from social media to Governor Alex Chioma Otti.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.