Home Public Health mata Apollo: Pouring Urine for Eyes Don Blind My 2 Patients – Eye...

Apollo: Pouring Urine for Eyes Don Blind My 2 Patients – Eye Doctor Cry Out

160
0

Ogbonge Specialist Eye Doctor for Federal Medical Centre Abuja, Dr. Sewuese Bitto don raise alarm on how use of urine to treat apollo, wey dem dey call epidemic keratoconjucticitis for medical grammar, blind one eye of her two patients. Na inside twitter (X) she dey educate kontri people say e no hard to treat apollo by sabi medical people. She say one young pesin use urine only, another combine am with water mixed with sugar.

See as she use grammar talk am!

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.