Home Public Health mata Meet Senators Wey Be Tear-rubber Chairmo for Health Committees

Meet Senators Wey Be Tear-rubber Chairmo for Health Committees

1588
0

Di senior lawmaking body for we kontri, the Senate, don komot di name of Chairmo of two health committees wey dem get. Na di Rivers State Deputy Governor wey just komot with Gov. Wike, Senator Banigo Harry Ipaligo, bi Chairmo for Senate Committee on Health. She be medical doctor wey don work before as Executive Director of di National Primary Health Care Development Agency.

Likewise, na Senator Ibrahim Lamido representing Sokoto East be Chairmo of Senate Committee on Primary Health Care and Disease Control.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.