You don wake up wey your nose block and you no dey breathe well? Wetin you go do to clear am sharperly? Dr. David Okorafor talk say na to do exercise wey go warm your body go help melt things wey dey block am and clear the nose. The ogbone doctor na di Curator for Roadside Medical Education wey dey inside Facebook.
See as he take use grammar write am:
“If you’re having a stuffy nose and are grunting and finding it difficult to breathe well, instead of inhaling steam, go out in the morning and run or engage in any exercise that can make you sweat. Vigorous and sweaty exercise will bring heat to your face and melt the mucus accumulated in the spaces known as paranasal sinuses around your nose, and give you a long-lasting relief.These spaces are four pairs and are all connected to the nose through different ducts.”