As TalkHealth9ja wan make sure say Naija people dey get health informate from every angle, we don carry new television show come o. Dis one na ‘Make We Yan Health’ wey oyinbo call ‘Let’s Talk Health’. E go be a short segment inside Kakaaki morning show for di ogbonge international TV – Africa Independent Television (AIT). Di Ogas for DAAR Communications Plc don give carry go and e ho begin show for your television very soon. Na your sabinus Dr. Laz Eze go dey do di talk!
We go announce di date sha.