Tooth experts don talk say to leave hole for tooth or to dey do self treatment when pesin get tooth ache na dangerous thing to do. Dem advise people to dey see dentist from time to time if dem get any issue with the teeth make water no pass garri.
See as one dental clinic take explanate di matter for twitter using plenty grammar.