Home Public Health mata Rotavirus, HPV Vaccines Show Face inside Govt New Immunisation Timetable

Rotavirus, HPV Vaccines Show Face inside Govt New Immunisation Timetable

3864
2

Di National Primary Health Care Development Agency (NPHCDA) wey dey arrange Immunisation matter for we kontri don update when and how pikins suppose dey receive vaccines. Na for their Facebook page dem post di new timetable.

Rotavirus vaccine show face wella. HPV vaccine for di prevention of cervical cancer in women show face too, but dem say na “soon” dem go begin give am free to 9 years old girls.

2 COMMENTS

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.