Home Helpful Tori Presido Health Adviser, Dr. Laz, Dr. Bagudu, Others Go Yan for Sugar...

Presido Health Adviser, Dr. Laz, Dr. Bagudu, Others Go Yan for Sugar Reduction Summit

581
0

On Tuesday 25th August 2023, some big big heads for Naija health sector go gather for Transcorp Hilton in Abuja yan better things wey ogbonge government suppose do to reduce plenty eating and drinking of sugar products for we kontri. Di organisers dey hope say government go return di sugar tax make e help reduce plenty drinking of sugary drinks.

Among those wey go talk na Special Adviser to Oga Presido on Bodi-mata, Dr. Salma Anas Ibrahim, our oga for TalkHealth9ja Dr. Laz Eze, before 1st Lady of Kebbi Dr. Zainab Bagudu, and Presido of Nigeria Cancer Society Dr. Adamu Umar. Others include Dr. Olumide Olumide from World Bank Group and Toyyib Abdulkareem from NCD Alliance.

Na Gatefield Impact plus including National Action on Sugar Reduction coalition dey organise di summit.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.