Twitter user and medical doctor Uchechukwu Agwu don yan one tori for im twitter account of how one grandmama wey don pass 80 years dey in critical condition. Dem don presa her chest blow her mouth for 30 minutes but no show. But after dem allow her grandpikin to hold her hands after she begged, her hear beat begin dey normalise. See as the doc take use grammar write am himself:
How you see this tori? Na miracle happen abi na just by chance things coincide?