Home Helpful Tori How Hole inside Tooth Take Kill my Patient, ‘Doctor’ Laments

How Hole inside Tooth Take Kill my Patient, ‘Doctor’ Laments

740
0

One ‘doctor’ wey dey use “hon @oyinda_ae” as twitter name dey advise people wey get tooth pain or hole for their tooth make dem see dentist with immediate alacrity for treatment. She lament say her patient kpai from dat kind sickness wey dey look simple when e start. Another doctor Oladoyin reply say two of im patients kaput from dat kind sickness during im housejob days.

See as di yan flow for twi-twi.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.