No be small hailing dey reach fi domot of ogbonge health advocate, Dr. Aminu Magashi Garba since Kano State Government announce am as di Oga Coordinator for Kano State Cancer Care Centre (KCCC).
Before dis appointment, Dr. Aminu bin Chair di Health Sub-Committee of Gov. Abba Yusuf Transition Council. Im be di Founder of Africa Health Budget Network, member for Nigeria Cancer Society and National Advocates for Health.
Different people wey follow us talk dey show happiness with fis appointment. Some others feel say na bigger role for fit am pass, but carry better prayers give am.