Home As e de hot Diphtheria: 26 Don Kpai for Inside Yobe State

Diphtheria: 26 Don Kpai for Inside Yobe State

89
0

26 people wey get diphtheria for inside Yobe state don kpai.

The Senior Special assistant to the governor on top body mata (Healthcare) Dr. Mohammed Lawan Gana na him yarn this one. Dr. Gana yarn say dem don discharge 289 patients wey get the disease from different hospitals wey dey inside the state. Dr. Gana also yan say the highest cases na for inside Nguru, Bursari, Potiskum, Tarmuwa, Damaturu and Nangere Local government areas wey dey inside Yobe State.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.