Home MakeOurHospitalWork Meet Seven Ogbonge Medicos Inside Abia 2023 Transition Council

Meet Seven Ogbonge Medicos Inside Abia 2023 Transition Council

586
0

Di Governor-Elect of Abia State, Dr. Alex Otti bin give carry go to 100 sabi people we he appoint into di Abia State Transition Council 2023. Seven of dem na ogbonge people inside Naija health sector. Na dem be dis:

  1. Dr Laz Ude Eze – our oga for TalkHealth9ja and Founder of MakeOurHospitalWork Campaign
  2. Dr. Onye Achilihu – ogbonge cardiologist and oga kpatakpata for Heartland Cardiovascular Consultants, Abuja.
  3. Prof. Azubuike Onyebuchi – oga Chief Medical Director for Federal Medical Centre, Umuahia
  4. Pharm. Chris Ukah – oga CEO at Kuka Consumer Healthcare and award-winning publisher of PharmaTimes
  5. Dr. Dozie Amuzie – Head of Johnson & Johnson Innovation – JLABS for obodo Canada.
  6. Dr Pius U. Chikezie – ogbonge medical doctor for obodo America.
  7. Prof. Herbert Mbagwu – ogbonge lecturer for University of Uyo

Dem don carry jinja dey helep Dr. Otti develop how im go take implement his health manifestos.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.