Home As e de hot Garlic no dey chase mosquitoes!!! – Research

Garlic no dey chase mosquitoes!!! – Research

196
0

Research people don shout say di tok tok wey people dey carry say if you chop garlic, mosquito go run from you na big lie and make people no dey follow di tok.

Dey yan say science no back am at all even tho say im get sulphur inside.

World Health Organisation yan say na vector control be di koko way to control malaria and then to get way to cut off di mosquitoes kpata kpata so infection go reduce.

Dey yan say di main ways to cut am na insecticide-treated nets and indoor residual spraying.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.