Home As e de hot Better food go help manage diabetes – Expert

Better food go help manage diabetes – Expert

244
0

One dietician for di Olabisi Onabanjo University Teaching Hospital, Sagamu, Ogun State, Abiola Oniyitan, don point out say healthy diet dey very importankpa to manage diabetes because better food dey very necessary like food for diabetes.

Oniyitan yan dis one for di free one-day medical screening programme and diabetes management seminar wey Talabi Diabetes Centre, Isara-Remo, Remo North local government area of Ogun State organise, with the theme, “Education to protect tomorrow”, as dem use am mark di 2022 World Diabetes Day.

She also advise make people dey always do medical checkup to know wetin dey sup with dem and stop to dey treat dem self.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.