Home MakeOurHospitalWork APGA Governorship Candidate promises to Make Ebonyi Hospitals Kajad

APGA Governorship Candidate promises to Make Ebonyi Hospitals Kajad

486
0

Professor Benard Odoh wey dey drag chair of governor of Ebonyi State in All Progressives Grand Alliance (APGA) don promise Ebonyi people say he go make hospitals inside di State work kajadly. He talk dis one through im Deputy, Dr. Nkata Chuku wey represent am during di public presentation of ‘How to Make Our Hospitals Work’ book, for Abuja.

Dr. Nkata Chuku

Prof. Odoh talk say his administration go develop better health development plan and work with communities to make sure say primary health care dey chim chim. “We go hire 50 medical doctors and plenty other health professionals to work for di General Hospitals. He also give tuale to pesin wey write di book, Dr. Laz Ude Eze, say im dey proud of di good impact he dey make for Naija health sector.

Prof. Odoh bought some copies of the book and encouraged other people to do as im do.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.