Home As e de hot Stop to dey buy drugs from road! – NAFDAC

Stop to dey buy drugs from road! – NAFDAC

246
0

National Agency for Food and Drug Administration don enter Naija people make dem dey buy medicine from people wey government sign , make dem no go enter one chance carry fake.

For interview, NAFDAC Director-General wey be Mojisola Adeyeye try enter Naija people for News Agency of Naija on thursday for abuja say make dem no dey buy drug from people wey dey sell drug for traffic (buy one take one free).

She still yarn say drug for area fit still be abba made or chalk .Adeyeye happy say the agency don reduce abba made drug from 17% enter 12%.

The DG open fow nyash say the agency need ogbonga manpower make dem fit handle dem work, especially if dem wan go post-marketing surveillance.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.