Home As e de hot N200 million don dey for medical research – Lagos Govt

N200 million don dey for medical research – Lagos Govt

120
0

Di Lagos State Commissioner for Health, Prof. Akin Abayomi, for di 2022 Annual International Conference on Health Advances, Innovation and Research, wey di Nigerian Institute of Medical Research organise for Lagos, don reveal say government bring out N200 million for local research for health.

Report dey show say ICHAIR na meeting for bio-medical professionals and stakeholders wey dey naija and outside naija.

Di Commissioner point out say dem don get plan to create wetin dem call intellectual property desk for do state and make research people do research wey go bring solution to serious issues wey our country dey face.

(NAN)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.