Di body wey dey regulate practice of medicine inside obodo Naija, Medical and Dental Council of Nigeria (MDCN) don create Internet portal for citizens to report any fake doctor, fake hospitals or fake medical schools. Dem post am inside their Facebook page. See as dem take write the tori;
TO REPORT QUACK PERSONNEL, SCHOOL AND HOSPITAL, VISIT portal.mdcn.gov.ng/report-quack
If you open am, see di page you go see.

