Home As e de hot Kidney Disease: Umahi beg for help from country pipo

Kidney Disease: Umahi beg for help from country pipo

208
0

A patient, Umahi Ogbonna don cry to country pipo say make dem no leavam make him die.

Mr. Umahi wey yarn say him don dey do dialysis for the past 1 year say di sickness don chop all him money finish.

Him talk dis one for Zenith Medical and Kidney care center wey dey for Abuja during an interactive session on the TalkingHealthWithDrLaz show for AIT on Tuesday.

Mr. Umahi cry bitterly say make the governor of the state, Engr. David Umahi come to him aid as him be Ebonyi citizen.

Watch him full video for here.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.