Confidential document wey dey spread for media show say World Bank dey plan komot from Ebonyi State for plenty reasons. One of them na say di State Government never begin use $3 million wey di Bank release since 2020 make dem use pay Covid19 palliative to Ebonyi people. We no need talk long tori. See am inside di letter below from SGF to Gov. Umahi.
E get as e be o!