Home As e de hot Our survey go help cancer patients – WHO

Our survey go help cancer patients – WHO

228
0

Di World Health Organisation on Tuesday don reveal di first survey for di world wey dem go use understand and also help people wey get cancer.

WHO been yan for statement say di survey be part of another bigger campaign wey dem form so dem go fit help people wey get cancer, some wey don survive, di ones wey dey support cancer patients and even di ones wey cancer tiff person from.

Di survey na part of WHO’s Framework for Meaningful Engagement of People Living with Noncommunicable diseases.

Dr Tedros Ghebreyesus, wey be Director-General of WHO tok say almost every family don get link with cancer whether directly or indirectly and cancer diagnosis dey always spark effect for health of di people wey dey involved.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.