Home As e de hot Employment policies dey make health professionals japa! – Physiotherapist

Employment policies dey make health professionals japa! – Physiotherapist

199
0

Prof. Olayinka Omigbodun wey be di Provost, College of Medicine for University of Ibadan, don reveal for di opening ceremony of the sixth Scientific Conference and Annual General Meeting of the Association of Clinical and Academic Physiotherapists of Nigeria say na lack of teamwork for healthcare professionals and policies wey government put for employment dey make young naija health professionals japa.

Di provost tok for di five-day event wey dey happen for di Theophilus Ogunlesi Hall, University College Hospital, Ibadan, say di policy on employment procedure dey make di problem worse and e dey make am hard for healthcare professionals wey just graduate to get job, so dem go run leave di country.

Di National President for ACAPN, Dr. Chris Okafor, yan say na event make dem form di association for 2016 and dem dey happy to help mentor students for physiotherapy.

.

(NAN)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.