One medical practitioner, Dr. Jide Onyekwelu, don beg make Federal and State tackle brain drain wey dey occur for di health sector so healthcare go better for di country.
Onyekwelu wey just handover to di new Chairmo for di Nigerian Medical Association, Anambra State, been list to News Agency of Nigeria on Sunday inside Awka, the problems wey healthcare dey face and e say na lack of funds, poor infrastructure, poor remuneration, and insecurity.
Onyekwelu noted that come point out say na di challenges dey make doctors japa to where dem go get better money and life.
He beg make federal and state governments look for ways wey dem go use handle dis matters, so health workers go fit dey stay for naija because once dem do am, Healthcare go bam for di country.
.
(NAN)