Home As e de hot Yellow fever don kpai 14 people for naija – NCDC

Yellow fever don kpai 14 people for naija – NCDC

226
0

Di Nigeria Centre for Disease Control don report say dem get 1,179 cases wey dem suspect say na yellow fever from 416 local government areas wey dey di 36 states even di FCT.

Dem been get dis cases from January 1, 2022, reach July 31, 2022 and dem don record 14 people wey don kpai from di cases for 10 states.

Yellow fever na disease wey dey act sharp sharp for blood and na mosquitoes dey give am to people and some signs wey e dey give na fever, headache, jaundice, muscle pain, nausea, vomiting plus fatigue.

Some people wey dey get di virus dey get very serious symptoms and like half of dem go come kpai between 7 to 10 days.

NCDC come tok like 74 percent of cases wey dey na people wey dey under 30 years.

Di report wey NCDC drop with Grammer dey here:

“Cumulatively from January 1, 2022 to July 31, 2022, a total of 1,179 suspected cases have been reported from 416 LGAs in 36 states, including the FCT.

“The cases were reported from the following states: Abia (36), Adamawa (18), Akwa Ibom (9), Anambra (84), Bauchi (38), Bayelsa (13), Benue (24), Borno (100), Cross River (26), Delta (8), Ebonyi (27), Edo (14), Ekiti (29), Enugu (67), FCT (5), Gombe (14), Imo (43),t Jigawa (81), Kaduna (8), Kano (4), Katsina (81), Kebbi (21), Kogi (15), Kwara (21), Lagos (4), Nasarawa (24), Niger (25), Ogun (25), Ondo (62), Osun (19), Oyo (73), Plateau (45), Rivers (23), Sokoto (16), Taraba (33), Yobe (31) and Zamfara (13).

“A total of eight presumptive positive and six inconclusive results were recorded from the Nigeria laboratory network.

“These presumptive positives were from the UBTH, Benin (two); MDH, Abuja (one); CPHL, Lagos (three); and YDMH (two). The cases were reported from Edo – one (Egor); Niger – one (Suleja); Rivers – one (Port Harcourt); Sokoto – 2 (Dangeshuni and Tambuwal); Osun – one (Atakunmosa East); Ondo – one (Akure South); and Ekiti – one (Irepodun/Ifelodun). The inconclusive cases were reported from Oyo – one (Olorunsogo); Anambra – two (Idemili South and Ayamelum); Imo – one (Nwangele); and Osun – one (Irewole). These samples have been shipped to IP Dakar for confirmation.

“Five confirmed cases were reported from IP Dakar from January to July 2022 from Sokoto – one (Dangeshuni); Osun – one (Atakunmosa East); Ondo – one (Akure South); Anambra – one (Idemili South); and Imo – one (Nwangele).

”Fourteen deaths recorded from suspected cases in Abia (one), Bayelsa (one), Benue (one), Imo (one), Kaduna (one), Katsina (two), Kebbi (one), Taraba (two), Yobe (one) and Zamfara (three) [CFR = 1.2%].

“Male to female ratio for suspected cases was 1:1.7 with males 637 (54 per cent) and females 542 (46 per cent).

“Seventy-four (74 per cent) of cases were predominantly aged 30 years and below.

“One hundred and twenty-six (10.7 per cent) of 1,179 suspected cases had at least one dose of the yellow fever vaccine.

“The NCDC is coordinating response activities through the National Multi-agency Yellow Fever Technical Working Group.”

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.