Di Nigerian government on Monday don launch di Youthful Alive and Healthy (YAaH Naija) campaign wey be new invention wey go help for tools to prevent HIV.
Di Director-General of the National Agency for the Control of AIDS (NACA), Gambo Aliyu, yan say di initiative go help di weak groups with ways to prevent theirself and e go combine both digital and social networks.
Community Prevention and Care, Ezinne Uchendu, wey send her represent wey be di assist for di agency say dem go get dis one when dem introduce HIV self-testing and pre-exposure prophylaxis (PrEP) to di adolescents and young people wey need am well.
Mr Aliyu yan say di young people don already dey di Centre wey dey reduce HIV infections for di country.