Home MakeOurHospitalWork Sufferness to Reduce as UCH Ibadan Open Hostel for Patients Relatives

Sufferness to Reduce as UCH Ibadan Open Hostel for Patients Relatives

380
0

Sufferness of patients relatives wey dey sleep for floor of corridors and outside di hospital building go reduce going forward. Dis is because di hospital don open a hostel for dem. Di Chief Medical Director of University College Hospital Ibadan, Prof. Jesse Otegbayo talk am through im twitter.

Plenty kontri people wey comment on di post hail am, say na step in di right direction. Talkhealth9ja bin ask how much e go cost patient relative to sleep there per night but dem never answer.

Prof. Otegbayo – UCH CMD and im entourage inside di hostel.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here