Home As e de hot Komot N1b Cancer Treatment Moni From Health Ministry Give NHIA to Manage...

Komot N1b Cancer Treatment Moni From Health Ministry Give NHIA to Manage – NGO to Ogbonge Govt

213
0

Di Project Pink Blue Health and Psychological Trust Centre dey para say di ogbonge ministry for bodi-mata dey delay di release of moni for di free treatment of poor people with cancer of di breast, cervix and prostate. Dem advised ogbonge government make dem komot di N1 billion from di hand of di ministry kom give am di National Health Insurance Authority (NHIA).

Na di oga of di NGO, Mr. Runcie Chidebe wey be ogbonge advocate on cancer control mata talk am inside twitter. Make you see as he take write am with big big grammar.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here