Home As e de hot Bye Bye to NHIS, Welcome NHIA; as Presido Buhari signs new Health...

Bye Bye to NHIS, Welcome NHIA; as Presido Buhari signs new Health Insurance Law!

804
0

Yesterday, Presido Buhari sign new law wey vamoose di National Health Insurance Scheme (NHIS) and created di National Health Insurance Authority (NHIA). Dis new law don do long waka inside di National Assembly sha. Dem pass am during 8th Assembly but Presido no sign am. Dem pass am again during 9th Assembly and Presido return am because of plenty tax clauses, before dis time wey he sign am into law.

Plenty health advocates dey hail dis new law as Section 14 fon make health insurance mandatory for all Naija residents.

We go bring you more tori on dis new law.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.