Home SoJo Story Sexual Health and Birth Matters: How Naija Experts Dey Move di Ministry...

Sexual Health and Birth Matters: How Naija Experts Dey Move di Ministry Forward

470
0
Dr. Laz Eze and Dr. Kehinde Osinowo.

Professor Oladapo Alabi Ladipo na ogbonge sabinus on top matter of health of women and men wey dey related to sex and born of pikins. He na di founder of di Association for Reproductive and Family Health (ARFH) wey don dey jinja on top di promotion of reproductive health issues for obodo Naija since 1989. He and Dr. Kehinde Osinowo, a nurse wey don work with am for plenty years and di current Chief Executive Office of ARFH follow us talk plenty mata on di progress wey don happen and di work wey still remain.

For dis interview, Prof. Ladipo yan say every man or woman get right to chose who to have sex with, when to have di sex, who to marry, when to born pikin and di number of pikins to have. Dem talk about family planning, health of young people and adolescents, and women health generally. Watch di full video here.

This na Solution Journalism (SoJo) tori wey TalkHealth9ja do to showcase progress on top cervical cancer prevention for obodo Naija. Na Nigeria Health Watch and Solutions Journalism Network (SJN) bin jinja us to do am. We bin show am for our #TalkingHealthwithDrLaz TV show on Africa Independent Television (AIT).

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.