Home Talking Health with Dr Laz TalkHealth9ja and Daar Communications join-bodi to Start Tear-rubber Health Show on...

TalkHealth9ja and Daar Communications join-bodi to Start Tear-rubber Health Show on AIT from Tuesday 18th August 2020!

2616
0

Next Tuesday na a day of history as TalkHealth Real Media Limited (publishers of TalkHealth9ja.com) and Daar Communications PLC (owners of AIT and RayPower FM) don join bodi to produce a tear-rubber health show wey go dey show every week. Na ogbonge public health doctor, Dr. Laz Eze go dey host di show wey go bring plenty sabinus dem to discuss bodi-mata.

Na every Tuesday, by 6.30pm starting from 18th August 2020 dis show go dey show inside African Independent Television (AIT). Di name of di show na #TalkingHealthwithDrLaz. We go give you more tori as e dey hot.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.