Home Aluta Tori AsEdeyHot: Naija Resident Doctors Don March Break for 63 Days Old Strike

AsEdeyHot: Naija Resident Doctors Don March Break for 63 Days Old Strike

699
0

Informate wey reach us from source we trust be say Naija Association of Resident Doctors (NARD) don march break for siddon home strike wey dem start since 2nd August 2021.

We go bring details of dis tori later.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.