Home As e de hot Shock, Vex, Cry, Cursing Everywhere as Criminals Kill Chike, Dora Akunyili Husband!

Shock, Vex, Cry, Cursing Everywhere as Criminals Kill Chike, Dora Akunyili Husband!

372
0
Late Dr Chike Akunyili

Kontri people especially di people of Agulu in Anambra State wake up today with shock, vex, crying and cursing of bad people as tori of di killing of Dr. Chike Akunyili enter town. He na di husband of di former NAFDAC oga and Minister of Informate, Prof. Dora Akunyili. Tori wey reach us na say di killing happen insode Anambra State. We dey follow up to get more informate about this baddest badment.

Dr Akunyili na medical doctor wey get his own hospital for Enugu and plenty people wey sabi am talk say im be kind and peaceful person wey no dey find anybody wahala. Make baba Godee rest im soul.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.