Home Aluta Tori Pay Us in 3 Days Or…! Resident Doctors to Ogbonge Govt.

Pay Us in 3 Days Or…! Resident Doctors to Ogbonge Govt.

934
0

Di Naija Association of Resident Doctors (NARD) under di tear-rubber leadership wey Dr. Dare Godiya Ishaya na Presido dey give ogbonge government 3 days to pay Medical Residency Training Allowee, August and September 2021 salaries and all di moni dem dey owe resident doctors for Naija. NARD give this order when di tear-rubber national executives follow tori people talk yesterday inside Bauchi where dem do Annual General Meeting.

They also wan make Federal Ministry of Work and Jobs Mata take immediate alacrity withdraw di court case against them for di National Industrial Court. Di Resident Doctors say dem go continue di we-no-go-gree strike if government no shake bodi.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.