Home Aluta Tori “Lion killer! We dey behind You” Doctors Hail NARD Presido as Strike...

“Lion killer! We dey behind You” Doctors Hail NARD Presido as Strike Enter Day 44.

894
0

E be like say members of di Naija Association of Resident Doctors (NARD) love dem presido wella. As im just change profile photo inside Facebook around 12 midnight today, na so im friends most of who be resident doctors begin hail am. Like say dem no dey sleep, he don collect 117 hailings by 7am.

You go recall say e don reach 44 days since NARD begin indefinite nationwide strike over owing of moni and other issues. Ogbonge government begin “no work no pay” but di doctors say nothing dey happen. Tomorrow na another hearing for court over di mata.

Other hailings wey Dr. Uyilawa Okhuaihesuyi get for im Facebook na “Lion killer”, Handsome Dokee international “” Emperor Butata”, etc. Below na di photo of the different comments wey dem dey encourage dem presido for im leadership.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.