Home As e de hot “To Shak Alcohol and Swim na Suicide Mission” – Dr. Uche Ewelike

“To Shak Alcohol and Swim na Suicide Mission” – Dr. Uche Ewelike

672
0

Ogbonge medical doctor wey get PhD add ice for his professional cake, Dr. Uche Ewelike get better message and warning to people wey dey drink alcohol enter river or swimming pool to “enjoy” themselves. He say alcohol dey slow down brain work and fit make pesin sleep inside di water and float later. Dat one mean say shak and swim na die ve that o. Shine your eyes!

See as Dr. Ewelike take write am with better grammar for his Facebook:

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.