Home As e de hot See 14 Reasons Why Naija Resident Doctors Resume Strike “Till Further Notice”

See 14 Reasons Why Naija Resident Doctors Resume Strike “Till Further Notice”

584
1

No be news say di crisis for Naija health sector don enter next level. Di resident doctors resume strike on Monday 2nd August 2021 and plenty patients for we kontri dey see whii.

See dị Communique of National Association of Resident Doctors (NARD) wey carry reasons for di strike.

1 COMMENT

  1. […] After di opening ceremony, dem close door talk plenty other things on how to make sure say doctors welfare dey gidigba and make doctors strike no dey happen again for we kontri. Di Nigerian Assocation of Resident Doctors (NARD) wey get over 16,000 members across di kontri bin resume strike on 2nd August 2021. See 14 reasons for di strike here. […]

Leave a Reply to Doctors Strike: Hope Dey as Medical Elders, Ngige, Lawmakers, MDCN and Ogbonge Doctors Meet. | TalkHealth9ja Cancel reply

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.